Nyongesa Sande
No Result
View All Result
  • News
    • World
    • Africa
  • Politics
  • Business
  • Tech
  • AI
  • Telecom
  • Sports
  • Opinion
  • Lifestyle
  • Live
Nyongesa Sande
  • About Us
    • Nyosake Designers
      • Nyosake Webmasters
      • Nyosake Investment
  • Contact Us
    • Newsroom Contact
  • Ownership Disclosure
  • Advertise
No Result
View All Result
Nyongesa Sande
No Result
View All Result
  • News
  • Politics
  • Business
  • Tech
  • AI
  • Telecom
  • Sports
  • Opinion
  • Lifestyle
  • Live
ADVERTISEMENT

Home » Ayra Starr – Rush (Official Music Video and Lyrics)

Ayra Starr – Rush (Official Music Video and Lyrics)

NyongesaSande News Desk by NyongesaSande News Desk
3 years ago
in Lyrics
Reading Time: 3 mins read
A A

Lyrics

Ta-ta-ri
Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri
Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri, pa

Sabi girl no dey too like talk
Animals dey in human form
Padi man, nobody like work
But you must hustle if you wan chop
E no finish, dem wan fight us
If them dey run, dem no fit catch up
I no dey form say I too righteous
No come dey form say you too like us

ADVERTISEMENT

Me no get the time for the hate and the bad energy
Got my mind on my money
Make you dance like Poco Lee
Steady green like broccoli
Steady on my grind, no wan hear what they wan telly me
Kudi na my fantasy
Dem wan dey check if my tap e no rush

But e dey rush (e dey rush)
E dey rush well, well, e be much (e be much)
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch, yeah
E dey rush (e dey rush)
E dey rush well, well, e be much (e be much)
No be hype, everybody dey crush
There’s no dulling with us (there’s no dulling with us, oh)

ADVERTISEMENT

Pa-pa-ri (oh)
Ta-ta-ri-pa, pa-pa-ri (yeah)
Ta-ta-ri-pa, pa-pa-ri-pa
Ta-ra-pa-pa-ri-pa

Jofunmi Japata, I dey go Ghana (yeah)
You never touch, you dey form papas (yeah)
Which kind money we never see before?
Kosi elomi, got me feeling I’m the one
Aje, aje, aje, can never take my cake away, aje
You can’t count my grace
I just dey my lane, my lane

Me no get the time for the hate and the bad energy
Got my mind on my money
Make you dance like Poco Lee
Steady green like broccoli
Steady on my grind, no wan hear what they wan telly me
Kudi na my fantasy (yeah, yeah)
Dem wan dey check if my tap e no rush (yeah)

ADVERTISEMENT

But e dey rush (e dey rush)
E dey rush well, well, e be much (e be much)
Na God dey make my tap, e dey rush (yeah)
The kind money we touch, yeah
E dey rush (e dey rush)
E dey rush well, well, e be much (e be much)
No be hype, everybody dey crush
There’s no dulling with us (there’s no dulling with us)

‘Cause e dey rush
E dey rush well, well, e be much
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch
E dey rush
E dey rush well, well, e be much
No be hype, everybody dey crush
There’s no dulling with us (there’s no dulling)

Yeah, yeah
Yeah, yeah
Mmh, ah

Source: LyricFind

Songwriters: Alexandre Uwaifo / Henri Velasco / Oyinkansola Sarah Aderibigbe / Prince Oghenemine Omoferi

Rush lyrics © Sony/ATV Music Publishing LLC, Warner Chappell Music, Inc, Ybn Audio Stereo Publishing

Follow Ayra Starr Twitter: https://twitter.com/ayrastarr

Facebook: https://www.facebook.com/starrayra

Instagram: https://www.instagram.com/ayrastarr/

TikTok: https://www.tiktok.com/@ayrastarr/

Tags: Ayra Starr - Rush
Google Add as a Preferred Source on Google
Previous Post

The New York Times Affiliate Program Review 

Next Post

A BRICS Currency Could Shake the Dollar’s Dominance

NyongesaSande News Desk

NyongesaSande News Desk

Nyongesa Sande offers diverse content across news, technology, entertainment, and more, aiming to provide readers with a wide range of informative and engaging articles. NYONGESA SANDE's dedicated team provides our audience not only with the highly relevant news but also with outstanding interactive experience.

Related Posts

Ngishutheni by Master KG, Goon Flavour & Eemoh – Afro-House Brilliance
Lyrics

Ngishutheni by Master KG, Goon Flavour & Eemoh – Afro-House Brilliance

1 year ago
Eko Dydda – Che Ka Guevara (Official Video) and Lyrics
Lyrics

Eko Dydda – Che Ka Guevara (Official Video) and Lyrics

1 year ago
Time Will Come Lyrics By CMB Prezzo ft. Otile Brown
Lyrics

Time Will Come Lyrics By CMB Prezzo ft. Otile Brown

1 year ago
Stream Makoma - Napesi (Remix) by Mosestakesoff Music | Listen online for free on SoundCloud
Lyrics

Butu na moyi

2 years ago
Stream Makoma - Napesi (Remix) by Mosestakesoff Music | Listen online for free on SoundCloud
Lyrics

Makoma Napesi

2 years ago
Fetty Wap Ft. Drake My Way Remix
Lyrics

Fetty Wap Ft. Drake My Way Remix

2 years ago
Load More
Next Post
A BRICS Currency Could Shake the Dollar’s Dominance

A BRICS Currency Could Shake the Dollar's Dominance

Manchester United F.C.

Manchester United F.C.

ADVERTISEMENT

Who We Are

Nyongesa Sande

NyongesaSande.com is a digital news and media platform covering breaking news, business, technology, AI, politics, sports, world affairs and African innovation.

News Sections

  • News
    • World
    • Africa
  • Politics
  • Business
  • Tech
  • AI
  • Telecom
  • Sports
  • Opinion
  • Lifestyle
  • Live

Editorial Standards

  • Editorial Policy
  • Fact Checking Policy
  • Corrections Policy
  • Ethics Policy
  • AI Usage Policy
  • News Tips
  • Submit Press Release

Legal

  • Privacy Policy
  • Terms of Use
  • Cookie Policy
  • Disclaimer
  • Risk Disclaimer
  • DMCA
  • Ad Choices

Our Company

  • About Us
    • Nyosake Designers
      • Nyosake Webmasters
      • Nyosake Investment
  • Contact Us
    • Newsroom Contact
  • Ownership Disclosure
  • Advertise
  • Privacy Policy
  • Terms of Use
  • Cookie Policy
  • Disclaimer
  • Risk Disclaimer
  • DMCA
  • Ad Choices

NyongesaSande.com is an independent digital news and media platform covering Africa, business, technology, AI, politics and global developments.

© 2026 NyongesaSande.com. All rights reserved.

No Result
View All Result
  • News
    • World
    • Africa
  • Politics
  • Business
  • Tech
  • AI
  • Telecom
  • Sports
  • Opinion
  • Lifestyle
  • Live

NyongesaSande.com is an independent digital news and media platform covering Africa, business, technology, AI, politics and global developments.

© 2026 NyongesaSande.com. All rights reserved.