17.1 C
Los Angeles
Saturday, September 30, 2023

List of best Hotels Near Nyabohanse Village

List of best Hotels Near Nyabohanse Village....

List of Top Ten Comedians in Kenya

This article focuses on a List of...

Top 10 Kenyan YouTube channels with one million subscribers

Top 10 Kenyan YouTube channels with one...
HomeEntertainmentLyricsAyra Starr - Rush...

Ayra Starr – Rush (Official Music Video and Lyrics)
A

- Advertisement -

Lyrics

Ta-ta-ri
Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri
Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri, pa

Sabi girl no dey too like talk
Animals dey in human form
Padi man, nobody like work
But you must hustle if you wan chop
E no finish, dem wan fight us
If them dey run, dem no fit catch up
I no dey form say I too righteous
No come dey form say you too like us

Me no get the time for the hate and the bad energy
Got my mind on my money
Make you dance like Poco Lee
Steady green like broccoli
Steady on my grind, no wan hear what they wan telly me
Kudi na my fantasy
Dem wan dey check if my tap e no rush

- Advertisement -

But e dey rush (e dey rush)
E dey rush well, well, e be much (e be much)
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch, yeah
E dey rush (e dey rush)
E dey rush well, well, e be much (e be much)
No be hype, everybody dey crush
There’s no dulling with us (there’s no dulling with us, oh)

Pa-pa-ri (oh)
Ta-ta-ri-pa, pa-pa-ri (yeah)
Ta-ta-ri-pa, pa-pa-ri-pa
Ta-ra-pa-pa-ri-pa

- Advertisement -

Jofunmi Japata, I dey go Ghana (yeah)
You never touch, you dey form papas (yeah)
Which kind money we never see before?
Kosi elomi, got me feeling I’m the one
Aje, aje, aje, can never take my cake away, aje
You can’t count my grace
I just dey my lane, my lane

Me no get the time for the hate and the bad energy
Got my mind on my money
Make you dance like Poco Lee
Steady green like broccoli
Steady on my grind, no wan hear what they wan telly me
Kudi na my fantasy (yeah, yeah)
Dem wan dey check if my tap e no rush (yeah)

But e dey rush (e dey rush)
E dey rush well, well, e be much (e be much)
Na God dey make my tap, e dey rush (yeah)
The kind money we touch, yeah
E dey rush (e dey rush)
E dey rush well, well, e be much (e be much)
No be hype, everybody dey crush
There’s no dulling with us (there’s no dulling with us)

- Advertisement -

‘Cause e dey rush
E dey rush well, well, e be much
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch
E dey rush
E dey rush well, well, e be much
No be hype, everybody dey crush
There’s no dulling with us (there’s no dulling)

Yeah, yeah
Yeah, yeah
Mmh, ah

Source: LyricFind

Songwriters: Alexandre Uwaifo / Henri Velasco / Oyinkansola Sarah Aderibigbe / Prince Oghenemine Omoferi

Rush lyrics © Sony/ATV Music Publishing LLC, Warner Chappell Music, Inc, Ybn Audio Stereo Publishing

Follow Ayra Starr Twitter: https://twitter.com/ayrastarr

Facebook: https://www.facebook.com/starrayra

Instagram: https://www.instagram.com/ayrastarr/

TikTok: https://www.tiktok.com/@ayrastarr/

Make sure to check out our social media to keep track of the latest content.

Instagram @nyongesasande

Twitter @nyongesasande

Facebook Nyongesa Sande

YouTube @nyongesasande

Disclaimer: The information that Nyongesasande.com provides on this website is obtained from publicly available resources and is intended for information or educational purposes only. We aim to present the most accurate information possible. Through this website, you might link to other websites which are not under our control. We have no control over the nature, content and availability of those websites. Inclusion of any links does not necessarily imply a recommendation or endorsement of the views expressed within them. All content on this website is copyright to the website’s owner and all rights are reserved. We take no responsibility for, and will not be liable for, the website being temporarily unavailable due to technical issues beyond our control. Please refer to our terms and conditions and privacy policy before using this website.

- A word from our sponsors -

Most Popular

More from Author

List of best Hotels Near Nyabohanse Village

List of best Hotels Near Nyabohanse Village. Migori, also known as Suna-Migori,...

List of Top Ten Comedians in Kenya

This article focuses on a List of Top Ten Comedians in...

Top 10 Kenyan YouTube channels with one million subscribers

Top 10 Kenyan YouTube channels with one million subscribers. Recently, several Kenyan...

List of Top 10 Kenyan Political Analysts on Youtube to check out

This Article Focuses on a List of Top 10 Kenyan Political...

- A word from our sponsors -

Read Now